Follow Elizabethblog WhatsApp channel here
In a video shared on social media, the driver complained about the passengers’ body odour, saying he struggled to endure the smell throughout the journey.

He explained that he initially switched on his car’s air conditioner, but the smell became unbearable, forcing him to turn it off. When the passengers later asked him to turn it back on, he reportedly told them that the air conditioner was faulty.
Follow Elizabethblog Telegram channel here
According to the driver, the passengers were speaking Yoruba and continued insisting that he put the AC back on, but he refused because of the smell.
Recounting what happened, he said:
“Omo passenger wey i carry today enh, if you see the way dem dey smell I carried them all the way from Agbara side dey go Agege see the way this passengers dey smell, na him i con on AC as i on AC you know that kain smell wey be say you no fit bear the smell omo I on the AC no be person tell me make i off the AC, Na so i use speed off the AC na e dem tell me say make i on the AC back on the AC keh?? Omo i no gree oh that kain smell wey you know say you no fit hold am and dem dey speak big big Yoruba and dem tell me say make i on AC i tell dem say my AC Don spoil and they were saying No be the AC wey you just on, I no gree oh my brother now as i dey like this na Bed bug i dey find so because i see bed bug for the one wey sit down in front of my car I no know whether na bedbugs i just see something.”
Beyond complaining about the smell, the driver claimed he noticed something that looked like a bedbug on the clothing of one of the passengers.
He expressed concern that the insect might have entered his vehicle and warned other drivers to be careful about the passengers they transport.
He said:
“You go carry passengers wey get bed bug, na you and your family go hear am na so you go just dey share am the bedbug dey give all passengers bed bug for your motor I don find tire whether i go see one (Bedbug) thank god but i pray make e no be bedbug i see for that girl shirt (The passenger that entered his car smelling) as i dey like this, this my shirt i go remove everything before i enter my house i no go carry this short enter my house God forbid oh”
The driver subsequently removed his shirt in the video, saying he wanted to avoid taking any suspected bedbugs into his home.
He added:
“Atleast i dey sure say (The bed bug) no go dey my boxer.”
See video below………